
Kenyan man wey police shoot during protests die afta dem declare am brain dead
One street vendor wey police shoot for head during protests two weeks ago don die, one day afta dem declare am brain-dead for hospital, im family tok. "Boniface no dey again. We just view im body," di family tok-tok pesin Emily Wanjira tell BBC: …